Confederation of African Football remove Group D second-leg fixture of di 2025 African Cup of Nations qualifier between Super Eagles of Nigeria and Mediterranean Knights of Libya.

Share this

CAF publish update of game fixture wey dey already happun today for di social media platform for X, but Libya versus Nigeria game no dey inside.

Di game between di two kontris for happun for today for Libya by 8 pm afta dem bin play first leg for Godswill Akpabio Stadium, Uyo, Nigeria on Friday.

Super Eagles beat Mediterranean Knights 1-0 goal for di dying minute of di match.

But kasala burst as Super Eagles players and officials tok wetin Libya carry dia eye see for one airport wia dem hang for 14 hours.
Di players return home afta di gbege as dem say dem no play di game again.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Discover more from EGHNEWS

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading